As mama kon take grow pikin Na so pikin suppose dey kukuma listen Because wey mama don dey old All that wisdom go dey inside her eba wey pikin go mold. – Leon —————————————————————————- For your mama to decide born you Naim be say she nor fit carry you pass as she don do. As […]
Everything you’ll find in our literature are products of our thoughts, experiences and challenges. Search for a theme that interests you, read and tell us what you think about it.













