Bros which one con be vacation You don hear say person leave hustle for this nation? Shey na person wen don belle full dey find tooth pick Man pikin never chop na to travel Im wan kick Wida you sef If I catch myself! Shey mama Emeka joint still dey Nna na there my own […]
Everything you’ll find in our literature are products of our thoughts, experiences and challenges. Search for a theme that interests you, read and tell us what you think about it.













