A Murderer’s Justification

I no comot oh
Na for house me I dey since.
I just dey dey sleep.

I kon hear gun shot
Later na him I comot
Na my babe dem shoot.

Dem free the gun there
I carry am come try am
Then blood stain my shirt.

We no dey quarrel
E dey pain me say she die
I miss her well well

Them for shoot me sef
Na me for just die that day
No be me shoot am

Ruddapoet [TRCP]

Click Next To Continue Reading This Post

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *


About us

Everything you’ll find in our literature are products of our thoughts, experiences and challenges. Search for a theme that interests you, read and tell us what you think about it.


CONTACT US

CALL US ANYTIME



Latest posts

May 16, 2023
February 12, 2023
February 12, 2023