Related Articles
That is that
anyhow wey the truth comot
na so we go collect am
person wey wan drag
na im get strength for
back and forth
the way life take simple
naso the life sef still hard
and that is that
you take am or
you go just leave am
but wetin be the point say
you come here no do
anything and you
wan de go just like that
well, that is that.
Victor Oyedele



