wetin you wan hear
wey you never know
mouth open, words disappear
wetin you wan hear
no dey scratch your ear
the yarn no go flow
wetin you wan hear
wey you never know
Everything you’ll find in our literature are products of our thoughts, experiences and challenges. Search for a theme that interests you, read and tell us what you think about it.