Related Articles
Against Veneration
indeed life is not fair
but as men, can’t we be squared?
you dey look for trouble
you no get mind to chop the soup.
young, and mindless boys
parading themselves as men
hunting and hurting innocent people
indeed life is not fair.
you no get mind, you de find trouble
that na good reason to avoid
every bad company
but as men, can’t we be squared?
protection wey you go still need
protection for, what is the need?
carry yourself say you wan belong
you dey look for trouble.
person wey go market to shop
suppose know wetin to make
no put kasala for pot to cook
you no get mind to chop the soup.
Victor Oyedele
Click Next To Continue Reading This Post