BELIEF; ODDS OR gODS

Why e be say some people get money but no head
Who dash monkey banana when e no plant anything
Where you go see plenty mumu people like us
What happen sef wey carry us rrach this Gomorrah
When life come pass your power,how you go do?
Na so God do am no be better talk
Na God give cow tail to dey drive him enemies
For our obodo ,we dey manufacture them for factory
As their head no correct, na same same here
Make we ma call God to put chest for them

Bose

Click Next To Continue Reading This Post

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *


About us

Everything you’ll find in our literature are products of our thoughts, experiences and challenges. Search for a theme that interests you, read and tell us what you think about it.


CONTACT US

CALL US ANYTIME



Latest posts

May 16, 2023
February 12, 2023
February 12, 2023