Related Articles
Poetry: Government In The Mouth
We kontri government na mouth
Politicians dey too yan dust
All of dem na same, north reach south;
Chop and go, dem love na true lust
We kontri government na mouth
Dem promises dey make hope rust
Na to look for vote dem fit shout
Dem nor be people to try trust
Snizel.
Click Next To Continue Reading This Post